Monday, October 13, 2014

Nigerian Police and their wahala

1: why is ur laptop bag empty,u want to steal laptop and keep it in the bag abi, oya enta motor! 2: The victim committed Suicide, but we just arrested the person that killed him..... 3 Oga, dis ur Range Rover Sport fine o. oya use am take jam dis wall mek we check weda ur airbag dey work. u no gree? oya park!!! 4 why ur car no get A/C???? u wan use heat kill yourself...u wan commit suicide?.. Oga Park well! 5: the picture in your license you carry Afro, y do u Now carry low cut? Ogbeni Abeg come down. 6: why do u have fertilizer in your boot? You dey grow weed abi? Follow us to station. 7: ur car radio is playing "ema dami duro" young man, if u want to say something, you better say it directly!!! ANYWAY POLICE IS STILL YOUR FRIEND! ONE WORD FOR OUR 9JA POLICE! ABI U NO NO

No comments: