Friday, June 20, 2014

BETTER TOMORROW

If TECNO fit ping first before NOkIA --- who told u dt
all ur mates weh first u start fit make am before u
finish ?
If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before ROAD
SAFETY----who told u dt its by how far , na by how
well !!....
Ladies If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d adverts-----
who told u dt u must dress nude or indecently dis Xmas to
jst get married ?
If Oga JONATHAN weh no get even common shoe
before , but now he wears 3 different shoes per hour ---
who told u dt u will continue being poor ?...over hope dey
If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit comot police for
high way and check points thereby stopping dia N20
rogger -----who told u dt Naija no go better again ?
Ladies If 2face fit finally repent and marry Anie - ---who told u
dt ur current boifriend no go marry u ...stick †̥him and
dnt be distracted wit all d yahoo boiz
weh go enter villa dis Xmas
If Judas fit sell his boss Jesus ------ who told u dt ur
  best friendor lover no fit do worse than this?.....be
careful!
If them fit tie cow with rope upon all em size but must
use chain to hold dog follow body, who be that wey dey
tell you say you worth nothing?
Finally , I know u're gonna make it in life so keep believing
in ursef for every man is made and allowed to thrive for
purpose.

No comments: